
Why more marriages dey fail for Nigeria? – Experts explain wetin Naija couples dey ignore
Broadcast Journalist Marriage na scam? Why e no dey work out nowadays? Na wetin pipo dey wonder dey ask sake of di rate of recent couples separations across Nigeria. Dis week alone two celebrity couples in Nigeria announce separation despite say pipo dey see di couples as role models for […]